Lol....This is all about you...Yes You!!

👉You are 32yrs old without job and... ​Emmanuella is your mentor​...you see how devil dey use your life play tinko tinko

👉 You graduate from university come out 5yrs you still dey find job and u dey follow lil wayne sing he song ​i got no worries​...my brother hungry never beat u o...

👉Now falz don bring he own song ​soft work​ some guyz wey dey do bricklayer work still dey follow sing soft work...abeg what is soft in d cement u re carrying....dat ur strong hand wey dey fit use take break generational curses....u dey follow sing soft work

No comments